Lose control (Coke Studio Africa 2023) - Mayorkun
Lyrics by:Adewale Mayowa/Adewale Ayobami
Composed by:Adewale Mayowa/Adewale Ayobami
Produced by:Bolatito 'BMH' Obisanya
Lost man
Lost man
She want love for free
She want love for free
Say she want all of me
Say she want all of me
But she no wan kolobi-bi
Ah ah
She dey tell me casually
She dey tell me casually
Shawty wan operates me manually
Me manually
Emi ti mo need therapy
Emi ti mo need therapy
As I dey drip
I dey drip sololo
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip
I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till february
For something wey I need in january
Philomena dangerous she too bad
Too bad
She get wahala she fit 'cause nuisance nuisance
And if I para dem go say I do pass
When na my matter dem dey talk for group chat
Wahala talk for group chat
Me I don put you for my bigger picture
But if you no gree na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter make you call Jesus
As I dey drip
I dey drip sololo
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip
I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till february
For something wey I need in january
As I dey drip
I dey drip sololo
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till february
For something wey I need in january
Need in january
Need in january