最近搜索
Anything - Davido 《5ive (Explicit)》 HQ
更新时间:2025-04-22 17:57:53
文件格式:mp3
音乐下载
被下架或封杀等部分试听资源与网盘资源可能不一致,请以网盘资源为准
标签
Anything - Davido 相似推荐
歌词

Anything - Davido

Lyrics by:Davido/Jacob Hunter

Composed by:Davido/Jacob Hunter

Produced by:Loudaa/Dayo Grey

People talk people talk but nobody fit fill my position

But as I be David for this one who born Goliath wey dey micrimo?

Gats go hard or go home I don reach your goal post

I stand on my ten toes dem no fit stain my yellow

You can't catch me sleeping on God

Why me go lay low?

When I get many people for my pay-roll

Ahhh one billi one day o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe

Make dem leave bad dream for Pharaoh bottle of Martel ah feeyan

No get time to sleep leave pressure for the weak

No go stop know I put my life on this p so long

And as I dey I fit conquer anything anything anything anything

Emi stubborn emi Lion Iginla igi-iroko emi gan-an gan-an

I still get love for Edikangikong

Difrrent girls on my phone but I steady lock up

Balling na normal thing and I bin don blow by 17

But I no dey gree for nobody I dey hawk my music jẹjẹly ajeh